28 Den Pita sey, “Oga God, wi don leave evritin wey wi get kon follow yu!”
Den Pita kon tell Jesus, “Look, wi don leave evritin wey wi get kon follow yu! Wetin dey for us naw?”
As Jesus komot from der, e si one man wey na name bi Matiu, wey sidan for where dem for dey pay tax. Jesus kon tell am, “Follow mi.” At wons, di man kon get up follow am.
Pita kon tell am, “Si! Wot of wi wey don leave evritin wey wi get kon follow yu?”
So wen dem don push dia kenu rish groun for di wotaside, dem leave evritin kon follow Jesus.
Den e tell di disciple, “Make yu look, dis na yor mama.” From dat time, di disciple kon take Jesus mama go en own house.
But all dis tins wey I si as gain, I kon kount dem to bi nor-tin bikos of Christ.