25 E dey eazy for kamel to pass nidol whole dan for pesin wey rish well-well to enter God Kingdom.”
Again, I dey tok sey, e go eazy for kamel to pass thru nidol whole, dan for pesin wey get money well-well to enter God Kingdom.”
Una wey bi oga wey blind! Una dey remove fly from una drink, but una dey swallow melu!
Wish one eazy pass to tok, ‘I forgive yu yor sins’ or ‘Stand up make yu waka?’
E go dey eazy for kamel to pass nidol whole, dan for pipol wey get money well-well to enter God Kingdom.”
Pipol wey hear dis word kon sey, “Den who God go save?”