Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 18:20 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

20 Yu know di kommandment dem wey sey, ‘Make yu nor sleep with pesin wey nor bi yor husband or wife, nor kill pesin, nor tif, respet yor papa and mama.’ ”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 18:20
15 Iomraidhean Croise  

Den make una remember God kommand and evritin wey di profets sey go happen. True-true, all di pipol wey dey si vishon, dey tok all dis tins, bikos dia mind dey dark.


Jesus kon tell am, “Why yu dey koll mi good? Nobody good escept God.


Di man ansa Jesus, “I dey obey all dis law with all my heart since I bi small boy.”


Di law get difren-difren kommand like, “Nor kommit adultery; nor kill pesin; nor tif; nor put eye for anoda man propaty.” All dis na just one kommand wey sey, “Make pipol love odas, just as dem love diasef.”


Nobody dey good for God eye, bikos e dey obey di law. But na thru di law, wi take know wetin sin mean.


Make una respet una papa and mama, bikos na dis bi di first kommandment from God wey get promise.


Una wey bi pikin, make una dey obey una papa and mama for evritin, (dey do evritin wey una papa and mama tok), bikos na wetin Christ like bi dat.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan