2 E sey, “One judge dey for one town wey nor dey fear God and e nor dey respet anybody.
Good pesin know wetin bi poor pipol own, but wiked pipol nor fit undastand tins like dat.
Di main road dey empty, bikos nobody dey travel again. Kontries dey break di agriment wey dem make with each oda and pipol nor dey respet one anoda again.
For dat town, e get one woman wey en husband don die. E kon go meet di judge kon beg am, ‘Make yu help mi, bikos some pipol dey shit mi.’
“Di judge nor first listin to am, but afta, e tok for en mind sey, ‘Aldo I nor dey fear God and respet anybody,
“So di grape farm owner kon sey, ‘Wetin I go do naw? I go send di only pikin wey I get, may bi dem go respet am.’
If awa papa for eart ponish us and wi dey respet dem, e nor good make God ponish us, so dat awa life go betta?