21 e dey wait to chop wetin fall from di rish man tabol. Dogs sef dey kom lick di sore for en body.
Den di woman ansa, “Yes Oga God. But di dog demsef dey chop di small-small bread wey dey fall from dia oga tabol.”
Di woman ansa, “Yes, Oga God, but even dogs dey chop di small-small food wey dey fall from shidren plate.”
But for en gate, one poor man wey en name bi Lazarus and sore full en body, liedan for der,
“Di poor man kon die and angels karry am go where Abraham dey. Di rish man still die too and dem beri am.
Wen evribody don beleful, Jesus kon tell en disciples, “Make una gada wetin remain, make anytin nor waste.”
Even today, wi dey hongry for food and wota, na only rag wi get to wear. Dem dey trit us anyhow and wi nor get house to stay.
I don do hard work; nor sleep for many nites; food and wota go dey hongry mi; many times, I nor get food to chop. I don dey for kold and I nor get klot to kover body.