3 So, Jesus kon tell dem dis parabol:
All of us bi like sheep wey don lost and wi dey waka go awa own way. But God gi-am di ponishment wey suppose bi awa own.
Joy go full my heart, bikos of Jerusalem and en pipol. Pipol nor go kry or feel pain for der again.
but make una go meet Israel pipol, wey bi God sheep, wey lost.
E kon use parabol tish dem many tins: “Si! E get one farmer wey go plant seed for en farm.
Make una go learn wetin dis word mean: ‘Na mesi I wont, nor bi sakrifice, bikos na sinnas I kom save, nor bi good pipol.’ ”
But di Farisee pipol and di law tishas dey komplain sey, “Dis man dey follow sinnas chop.”
“If yu get hundred sheep and one lost, yu nor go leave di ninty-nine wey remain go find dat one till yu si am?
Jesus ask am again, “Simon, John pikin, yu really tink sey yu love mi?” Pita ansa, “Yes, oga! Yu know sey I love yu.” Jesus kon tell am, “Make yu kare for my sheep.”
Wen dem hear wetin e tok, dem kon dey praiz God. Den, dem tell am, “Yu si, awa broda, many Jew don bilive and dem still dey obey di law!