Luke 15:29 - Holy Bible Nigerian Pidgin English29 So, e tell en papa, ‘Si, all dis many years I dey work like slave for yu and e nor get anytime wey I disobey yu, but yu neva give mi even one small goat make I do party with my friends. Faic an caibideil |