11 Den Jesus sey, “One man dey wey get two sons.
Yes, Jehonadab shidren-shidren obey wetin e kommand dem, but una nor gri obey mi.
I tell una true word, na so God angels dey happy, wen one sina turn from sin kom meet God.”
Di yonga one kon tell en papa, ‘Give mi my own share for awa propaty.’ So en papa kon gi-am.