1 Anytime Jesus dey prish, tax kollectors and sinnas dey kom listin to am.
Na so too, wen wiked man stop to sin kon dey do wetin dey rite and good, e go save en life,
If una love only di pipol wey love una, wetin una go gain? Na so bad pipol dey do too, abi nor bi so?
Den doz wey bi last, go bi first and doz wey bi first, go bi last.”
(Naw, evribody wey hear dis tins, even di tax kollectors, know sey God dey do wetin dey rite, bikos John di Baptist, baptize dem.
Di law kom so dat sin go inkrease, but where sin get pawa, God grace strong pass am
Dis na true word and e good for evribody to asept and bilive am sey: “Jesus Christ kom dis world kon save sinnas” and na mi worse pass.