Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 14:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 But dem nor fit ansa.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 14:6
6 Iomraidhean Croise  

So nobody fit ansa Jesus and from dat day go, nobody try to ask am kweshon again.


Wen Jesus tok dis tin, shame katch all en enemies, so di pipol kon dey happy, bikos of wetin Jesus dey do.


So dem nor fit get am with en word for di pipol present. Dem sopraiz for di ansa wey e give and dem nor fit tok again.


So dem nor dare ask Jesus kweshon again.


bikos I go give una di word wey una go tok and wisdom wey una enemy nor go fit oppoz.


But dis pipol nor fit stand di wisdom and pawa wey Stefen take dey tok.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan