Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 14:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Den Jesus tell dem, “If any of una get pikin or melu wey fall inside well for Sabat Day, una nor go kwik-kwik draw am kom out?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 14:5
5 Iomraidhean Croise  

Dis na wetin e mean, “My king! Na wetin di Most High God tok, dey happen so.


Den Jesus ansa am, “Yu wey dey pritend! Una nor dey luz una melu or donkey from rope go drink wota for Sabat Day?


Dem nor tok anytin. Naim Jesus hold di man, heal am kon sey make e dey go.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan