30 Dem go sey, ‘Dis man start to build house and e nor fit finish am!’
Wen rain fall, wota kon full di groun, den strong breeze kon blow di house, na wons e go fall skata for groun.”
If e nor do so, wen e don lay di foundashon and e nor fit finish di house, evribody wey si wetin happen, go kon dey laf am.
“Abi wish king wey won go fight anoda king, nor go first sidan tink weda di 10,000 men wey e get go fit fight di 20,000 wey di oda king get?
My raitious pipol go live and bilive, but if anybody turn back, I nor go dey happy with am.”
As una still dey dis world, wi wont make una kontinue to love one anoda, so dat wetin una dey hope for, go kom.
Make una shine una eye, so dat di work wey wi do among una, nor go lost, but instead, wi go get komplete reward.