29 If e nor do so, wen e don lay di foundashon and e nor fit finish di house, evribody wey si wetin happen, go kon dey laf am.
dey sey, “Yu wey sey yu go distroy di temple kon build am back for three days, make yu save yorsef! If yu really bi God Pikin, make yu kom down from di cross!”
“Wish of una wey won build big house, nor go first kakulate weda di money wey e get go rish to finish am?
Dem go sey, ‘Dis man start to build house and e nor fit finish am!’
Make una wear komplete soja uniform wey God dey give, so dat una go fit stand fight di wayo wey devil dey use.