19 “Anoda one sey, ‘I just buy ten melu and I dey go look how dem bi. Abeg, make yu nor vex.’
“But all of dem kon dey komplain one-by-one. Di first one sey, ‘I just buy land and I won go si am. Abeg, make yu nor vex.’
“Di last one kon sey, ‘I nor go fit kom, bikos I just marry new wife.’