5 I tell una true word, nor bi so e bi! Unless una turn from sin kom meet God, all of una go die too!”
“Naw, mi wey bi God wey get pawa dey tell Israel pipol sey I go judge evribody akordin to wetin e do. So make una turn from sin and all di bad tins wey una dey do, so dat una sins nor go distroy una.
I tell una true word, nor bi so e bi! Unless una turn from sin kom meet God, all of una go die too!
Doz eighteen pipol wey die wen towa fall for dia head for Siloam, una tink sey na dia sin big pass for Jerusalem?
Jesus tell dem dis parabol, “One man plant fig tree for en farm, so e kon dey look for fruit from di tree, but e nor si.