Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 13:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Somebody kon ask am, “Oga God, na only few pipol God go save?” Jesus tell dem,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 13:23
12 Iomraidhean Croise  

Di disciples sopraiz wen dem hear dis tins and dem kon ask, “Den who go fit dey save?”


“So, di pesin wey bi last, go bi first and di first, go bi last.”


“Na only few pipol God choose from di many wey e koll.”


But di gate wey pipol dey pass enter life, small well-well and e hard to enter and na only few pipol go fit si am.”


Jesus travel pass some town and village kon dey tish as e dey go Jerusalem.


“Make una struggol well-well so dat una go fit pass di small door, bikos many pipol go try to enter God Kingdom, but dem nor go fit.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan