Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 13:22 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

22 Jesus travel pass some town and village kon dey tish as e dey go Jerusalem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 13:22
7 Iomraidhean Croise  

Jesus waka go all di town and village, dey prish di Good News about God Kingdom for dia sinagog and dey heal difren diziz and pipol wey nor well.


Jesus sopraiz, bikos dem nor bilive am. So e komot from der go oda village wey near der kon tish dem.


Somebody kon ask am, “Oga God, na only few pipol God go save?” Jesus tell dem,


Wen di time wey God go take Jesus go heaven don near, Jesus tink for en mind sey, e go-go Jerusalem.


Jesus Christ wey kom from Nazaret, na-im God give di Holy Spirit and pawa. Una still know how e do good for evriwhere kon heal pipol wey devil dey opress, bikos God dey with am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan