18 Jesus ask di pipol, “Wetin God Kingdom bi like? How I won take diskribe am?
Wetin I go fit tok? Who don ever si dis kind sofa before? Wetin I go fit take kompare yu, Jerusalem? How I go fit take konfort yu? Bikos di wound wey yu wound, deep like sea. Na who go fit heal yu?
Jesus kon tell en disciples anoda parabol, “God Kingdom bi like wen pesin plant good seed for en land.
Jesus kon sey, “God Kingdom bi like pesin wey skata seed for groun.
Jesus tok again sey, “Wetin I go tok sey God Kingdom bi like?
and nobody go fit sey, ‘Si am for here!’ Or ‘Si am for der!’ Bikos true-true, God Kingdom don already dey with una.”
How I won take tok about pipol wey dey for dis world naw?