Luke 12:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 But make I tell una who una must fear: Make una fear di Pesin wey get pawa to trow una inside hell-fire afta E don kill una. Yes, I tell una true word, na-im una must fear! Faic an caibideil |
God sey, “Una nor suppose fear mi wey bi God? Why una nor dey shake with fear wen una si mi? Na mi make san as boundary for sea and dis san nor go let di sea flow pass where I sey make e flow rish. Di wave fit karry di sea up-and-down, but e nor go fit pass der. Di wave fit make nois, but dem nor go fit pass di boundary.