Luke 12:48 - Holy Bible Nigerian Pidgin English48 But di savant wey nor know wetin en oga wont and e do tins wey go make dem flog am, dem go flog am small. Pesin wey God give plenty tins to, E go ask plenty tins from am and di ones wey God give plenty, E go ask doubol from dem.” Faic an caibideil |