25 Wish of una go fit add one hour join en life, bikos e dey worry?
Si! Yu don make my life short well-well and my whole life bi like one sekond to Yu. True-true, evribody life just bi like breeze wey dey blow pass.”
Nor even take yor head swear, bikos yu nor fit make one singol hair white or black.
Who among una wey dey worry go fit add one hour join en life?
So, if una nor fit do dis simpol tin, why una dey worry about di odas?
dey won si Jesus, but e nor fit si am, bikos e bi short man and pipol too plenty.