5 Den Jesus tell dem, “Like sey one of una go meet en friend for mid-nite sey, ‘My friend, abeg give mi three bread,
Make yu forgive us awa sins, as wi dey forgive doz wey do us bad. Nor let us enter temptashon.’ ”
bikos one of my friend wey dey travel stop for my place and I nor get anytin to gi-am chop.’