Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 11:44 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

44 “Curse dey una head! Una bi like grave wey pipol dey mash pass and dem nor know sey na grave.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 11:44
7 Iomraidhean Croise  

bikos my enemies nor dey tok di trut. Wetin dey hongry dem to do, na to distroy odas; dia troat bi like open grave and na so-so lie-lie words full dia mout.


As dem dey travel round di kountry, wons dem si human being bone, dem go mark dat place, so dat doz wey dey beri go si di bones kon beri dem for Hamon-Gog Valley.


Na di profet dey wosh ova Israel for God. But anywhere wey e go, una dey won katch am like bird. Even for God house, all di pipol hate am.


Anybody wey tosh pesin wey dem kill with swod for war or anybody wey tosh dead body, human being bone or grave, go dey unklean for seven days.


Na di seed small pass but wen e grow, na di plant big pass oda plants for di farm and difren-difren birds kon build dia house for en branches.”


So Paul tell am, “God go slap yu too, yu wey dey pritend! Yu sidan dey judge mi with di law, yu nor dey disobey di law wen yu sey make dem slap mi?”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan