Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 11:26 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

26 e go-go bring seven oda spirits wey wiked pass am join ensef and dem go stay for der, so di pesin kondishon go worse pass as e bi before.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 11:26
11 Iomraidhean Croise  

I go distroy doz wey bin dey woship mi, but nor dey woship mi again. Dem nor dey ask make God guide or bless dem again.”


e go-go bring seven spirit wey wiked pass am, kom. Dem go enter di pesin kon sidan for der, so di pesin kondishon go kon bad pass as e bi before. Na like dis e go happen to evil pipol for dis time.”


“E go bad for una wey dey tish di law and una Farisee pipol, una wey dey pritend! Una dey travel go evriwhere just to win one pesin kon meet God and afta una don win am, una go kon make am bad well-well like devil pikin, pass as una bi!


But wen e kom back, kon si sey dem don swip evriwhere klean, arrange am and nobody dey der,


As Jesus tok dis tins, one woman for der kon shaut, “God go bless di belle wey born yu and di breast wey yu sok!”


Afta dis, Jesus kon si di man inside di temple. So e kon tell am, “Look, yu don well naw, make yu nor kommit sin again, oda-wise, di tin wey bad pass wetin do yu before, go happen to yu.”


If anybody si en broda or sista for Christ dey kommit sin wey nor go kill-am, make e ask God and God go give life to dat pesin. E get di kind sin wey dey kause deat and I nor sey make una pray make God forgive di pesin wey dey kommit dat kind sin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan