Pita ansa, “Yes.” As Pita enter di house, Jesus kon ask am, “Wetin yu tink, Simon? Who dey pay tax give kings for dis world? Na pipol for di kountry or strenjas?”
Di next day, di Samaria man give di hotel manaja two silva koins kon tell am, ‘Make yu kare for dis man, wen I kom back, I go pay yu any estra money wey yu spend.’ ”