Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 10:1 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

1 Afta, Jesus choose seventy-two men kon send dem two-by-two go all di town and oda place where e won go leta.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 10:1
14 Iomraidhean Croise  

Seventy Israel leaders dey der, plus Jaazanaya wey bi Shafan pikin. Each of dem whole wetin dem take dey burn incense and smoke dey kom out from am.


God ansa Moses, “Make yu gada seventy men among di eldas for Israel wey yu know sey bi leaders among di pipol, den bring dem kom di Tabanako with yu.


E go first kom with Elijah spirit and pawa, before di Oga God ensef go kom. E go make papa setol with dia shidren and pipol wey nor dey obey God before, e go make dem obey am naw, so dat dem go dey ready to meet am for heaven.”


And yu, my pikin, pipol go koll yu God profet and na yu go-go prepare di road for di Oga God,


Wen Jesus si di woman, e sorry for am kon tell am, “Make yu nor kry again.”


kon send dem go ask Jesus sey, “Na yu bi di pesin wey wi dey espect, abi make wi wait for anoda pesin?”


E kon send messenjas go for front and dem enter one village for Samaria go prepare evritin before e go rish der,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan