Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 1:80 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

80 Di pikin kon dey grow and strong for spirit. E stay for wildaness until di day wen God show am to Israel pipol.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 1:80
11 Iomraidhean Croise  

As John disciples dey go, Jesus kon tell di pipol about John: “Wetin una go desert go si? Na grass wey breeze dey blow?


For dat time, John di Baptist dey prish inside wildaness for Judea sey,


bikos God go use am well-well. E nor go drink wine or strong drink, but di Holy Spirit go dey inside am, even before dem go born am.


Di pikin kon grow, dey strong, e get sense and God favor, dey with am.


Jesus kon dey get sense more-more as e dey grow, so God and pipol like am well-well.


Misef nor know am before, but I dey baptize pipol with wota, so dat God go show Israel pipol who Jesus bi.”


bikos e nor gri with wetin di Jew pipol dey tok for publik and e show dem from di Bible sey na Jesus Christ, bi di Mezaya.


So God really bless Hannah and e kon born three boys and two girls. Samuel grow for inside God house.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan