Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Luke 1:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 For di time wen Herod bi King for Judea, one priest dey wey en name na Zekaraya from Abijah family and en wife name na Elizabet, wey kom from Aaron family.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Luke 1:5
7 Iomraidhean Croise  

Dis na how dem take do dia work wen dem enter God Temple and na akordin to di rules wey dia grand-grand papa Aaron give dem, just as di Oga wey bi Israel God, kommand am.


Zikri wey dey lead Abijah family. Dem still get one leader for Mijamin family. Piltai dey lead Moadaya family;


Iddo, Ginnetoi, Abijah,


Afta dem born Jesus for Betlehem wey dey Judea, for di time wey Herod bi king, some wise men from east kon go Jerusalem


But di angel tell am, “Make yu nor fear Zekaraya, bikos God don hear yor prayer. Yor wife Elizabet go born boy pikin for yu and yu go koll am, ‘John.’


Wen e don tey small, Elizabet, wey bi Zekaraya wife kon get belle and e kon hide ensef inside house for five monts.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan