23 Wen en time to work inside di temple finish, e kon go house.
Dia family dey kom help and join dem guide for seven days.
Wen e kom outside, e nor fit tok again. Dem kon know sey e don si vishon for inside di temple, bikos e use hand take make sign for dem.
Wen e don tey small, Elizabet, wey bi Zekaraya wife kon get belle and e kon hide ensef inside house for five monts.