34 Na God kommand us sey make wi do wetin wi do today, so dat E go forgive us awa sin.
Una nor go komot from di tent gate for seven days, until evritin wey dem go do for una ordinashon, don finish.
Una must stay for di tent gate for seven days and seven nite, so dat una nor go die. Dis na wetin God kommand.”
E nor selet dat pesin bikos of en grand-grand papa dem, but na bikos en life nor go ever end.
and e betta pass any oda high priests. Jesus nor nid to offa sakrifice evriday, like di oda priests wey dey offa for dia own sins and for di pipol own. Bikos na wons and for all e sakrifice ensef for evribody, wen e die for di cross.