4 di two kidney and dia fat and di best part for di liver.
Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.
di two kidney with dia fat and di part for di liver wey good well-well.
di kidney, di fat wey dey di kidney and di part for di liver wey good well-well.
Di priest go burn all di fat for di altar as food ofrin to God. Na dis bi di guilt ofrin.