Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 7:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 Una go remove all di fat wey dey di animal kon offa am to God for di altar: di fat tail, di fat wey kover di intestine,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 7:3
9 Iomraidhean Croise  

Di sakrifice wey Yu wont, na spirit wey dey honbol and dey obey Yu. My God, Yu nor go rijet pesin wey honbol and turn from en sin kom meet Yu.


But even before dem born mi, Yu don plan betta tins for mi kon dey tish mi wisdom.


Make una nor chop raw or meat wey dem boil, but make una roast am for fire well-well with en head, leg and all di parts for en body.


Di fat wey dey inside di intestine; di part wey dey di liver top; di two kidney and dia fat, make yu take dem follow Aaron and en sons, den yu go burn dem for di altar.


to di priest wey give di blood and di fat as peace ofrin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan