8 God tell Moses:
“ ‘If na burnt ofrin from en animals, e must bring man own wey dey okay kom Tabanako, so dat God go asept am.
and di priests go arrange and lite firewood near di altar.
As di priest offa dis sakrifice, di man go dey good for God eye again and God go forgi-am.”
“Make yu kommand Aaron and en sons sey, ‘Dis na di burnt ofrin law. Dem go leave di burnt ofrin on-top di altar till day break and di fire go kontinue to dey burn.