Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 4:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

14 But wen dem know sey dem sin, di pipol must bring one yong melu take do sin ofrin. Dem go bring am kom di tent where dem for dey do meetin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 4:14
4 Iomraidhean Croise  

For di first day wey di festival start, di prince wey dey rule go offa one melu as sakrifice for en sins and for di pipol sins.


den as e just know sey e sin, e must bring woman goat wey dey okay as en ofrin.


den as e just know sey e sin, e go bring woman goat wey dey okay as en ofrin.


“ ‘If na di High Priest sin kon make di pipol dey guilty, e go give one yong melu wey dey okay to God for en sin.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan