Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 3:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 If una give sheep as ofrin, una must gi-am for God present.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 3:7
9 Iomraidhean Croise  

Den King Solomon and all di pipol kon sakrifice give God.


“ ‘Wen pesin won give en animal as peace ofrin, e fit bi man or woman own, but di animal must dey okay.


den di one wey dey give en ofrin to God must go bring each animal with one kilogram of flower wey dem mix with one lita of olive oil for korn ofrin,


togeda with one lita of wine for drink ofrin.


Make una give di first lamb for morning and di sekond one for evening,


Shame nor go let wiked pipol tok about wetin dem dey do for sekret.


Make wi love one anoda, just as Christ love and sakrifice ensef as ofrin wey get betta smell to God, bikos of us.


wot of Christ blood wey klean us from deat, so dat wi go fit woship God? Dis na di Christ wey offa ensef to God as di rite sakrifice for awa sins and e do am with di Holy Spirit pawa.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan