Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 27:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 If di pesin na from one mont go rish five years; for man, na five shekel and for woman; na three shekel e go pay.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 27:6
5 Iomraidhean Croise  

If di pesin na from five years go rish twenty years; for man, na twenty shekel and for woman, na ten shekel e go pay.


If di pesin na from sixty years go up, if na man, na fifteen shekel and woman, na ten shekel e go pay.


For each one, yu go pay five pieces for silva, akordin to di money wey dem dey kollect for di Holy Place.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan