Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 27:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 If di pesin na woman, na thirty shekel e go pay.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 27:4
5 Iomraidhean Croise  

bikos man wey bi from twenty years go rish sixty years, na fifty shekel e go pay akordin to di shekel wey dem dey take for di temple.


If di pesin na from five years go rish twenty years; for man, na twenty shekel and for woman, na ten shekel e go pay.


kon tell dem, “Wetin una go give mi, if I sell Jesus Christ give una?” So dem kon kount thirty silva koins gi-am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan