Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 22:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Di priest girl pikin wey marry who nor bi priest nor go chop for di holy ofrin,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 22:12
4 Iomraidhean Croise  

E get anybody wey fit tell or tish God wetin E go do? Abi pesin dey wey go advise God?


and en sista wey bi virgin wey nor get husband, e fit go.


But di priest slave wey e buy or wey dem born for en house go fit chop di food wey dem give di priest.


but if di priest girl pikin husband don die or e don leave en husband and e nor born any pikin kon go back to en papa house, den e fit chop from e papa food, but no strenja go chop am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan