Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 2:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Make dem grind am to pieces kon pour olive oil inside, bikos na korn ofrin.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 2:6
6 Iomraidhean Croise  

Den di pesin wey dey give di ofrin go remove di animal skin kon kut am small-small


If di ofrin na bread wey dem kook for iron plate, dem go make am with flower wey dem mix with olive oil, but make e nor get yist.


If di ofrin na bread wey dem kook for plate, dem must make am with flower and olive oil.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan