3 Weda di tin dey komot from en body or e don stop, di man don dey unklean.
Yor ashawo friends wey kom from Egypt, yu let dem sleep with yu and naw, yor ashawo life dey make mi vex.
Just like donkey or horse, na so too e nor dey fit kontrol ensef wons e si man wey fine well-well.
For di eight day, dem go sekonsaiz di pikin.
“Make una go tell Israel pipol sey, ‘Wen man discharge, e go dey unklean, bikos of dat tin.
Any bed wey e liedan or sidan put, don dey unklean.