Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 10:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Since dem nor bring di animal blood kom di holy tent, den una for chop di sakrifice for der, just as I kommand!”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 10:18
4 Iomraidhean Croise  

Na dem go still chop di bread and meat wey dem take klean and santify dem. No oda pesin go chop from dem, bikos di food dey holy.


Di priest wey sakrifice di animal go chop am for di Holy Place inside God Temple where dem for dey meet.


But if dem karry di blood enter God Temple kon use am as sakrifice to remove sin, dem nor go chop di animal at-all; dem must burn am finish.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan