Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Levitikus 1:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 Dem go put all di animal part for inside, plus di head and di fat.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Levitikus 1:8
9 Iomraidhean Croise  

Make dem bring two melu kom give us. Dem go choose one for diasef, kut am into pieces kon put am for di wood. But dem nor go put fire. I go do di same tin to di oda melu and I nor go put fire too.


E arrange di firewood kon kut di melu put on-top. Den e sey, “Make una fetch wota put for four gallon kon pour am on-top di ofrin and wood.” So den do as e tok.


Di hooks wey dey di tabol na three inches dem long rish. All di meat wey dem go take do sakrifice dey dis tabol.


Afta di man don kut am small-small, di priest go kon put all di animal part, plus en head and fat for fire.


kon give all dis parts for di animal to God as food ofrin: all di fat wey dey inside di animal intestine;


di kidney, di fat wey dey di kidney and di part for di liver wey good well-well.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan