Kolossians 3:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 Since una don kill una old sef and di tins wey una dey do before, make una nor dey lie give each oda. Faic an caibideil |
But for pipol wey fear nor dey let dem do wetin good; doz wey nor bilive mi, doz wey nor dey obey mi; doz wey kill odas; pipol wey dey sleep with who dem nor marry; doz wey dey do majik; pipol wey dey serve juju and evribody wey dey tok lie, na inside di fire and sulfur dem go-go. And na dat bi di sekond deat.”