Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 9:25 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

25 So naw, wi dey under una. Make una do us wetin una tink sey dey good to do.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 9:25
12 Iomraidhean Croise  

Abram ansa Sarai, “Since yor savant dey under yor pawa, make yu do am anytin wey yu like.” Den Sarai kon dey ponish Hagar, so Hagar kon run leave Sarai.


But if E dey vex for mi, make E do wetin E like with mi.”


David ansa, “I dey for bad kondishon, but I nor wont make men ponish mi, instead make only God ponish us, bikos E get mesi.”


So di pesin wey dey look di palis, di leader for di town, di eldas and di guards kon send dis message go meet Jehu sey, “Wi bi yor savants! Wi go do anytin wey yu tok. Wi nor go fit crown anybody. Make yu just do wetin yu know sey dey good.”


I bin dey vex for my pipol and na dat make mi allow yu attack dem; but yu nor sorry for dem at-all and yu even dey ponish di old pipol among dem.


As for mi, I dey una hand, so una fit take mi do anytin wey una like.


King Zedekaya ansa, “No wahala, make una do am anytin wey una like and I nor go stop una.”


Yes! Papa, na so yu wont make e bi.


Joshua kon do as dem tok; E nor let Israel pipol kill dem


But Israel pipol tell God, “Wi don sin. So do us anytin wey Yu like, but today, wi dey beg sey make Yu kom save us.”


Den Gideon go meet Sukkot men kon tell dem, “Una remember di time wen una sey una nor go fit help mi? Una sey una nor go fit give my sojas wey don taya food to chop, bikos I neva katch Zebah and Zalmunna. Naw, make una si dem!”


So Samuel tell Eli evritin. E nor hide anytin from am. Eli kon sey, “Make God do wetin E like.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan