Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 9:23 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

23 Naw, una go bi awa savants forever and una go dey kut wood and karry wota go awa God house.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 9:23
5 Iomraidhean Croise  

una small pikin, wifes and di strenjas wey dey stay with una, plus doz wey dey kut wood or karry wota,


Di leaders still sey, “Make dem live.” So Gibeon pipol kon dey kut wood and karry wota for di whole kommunity, just as di leaders wont am.


and from dat day go, e kon make dem dey kut wood and karry wota for di kommunity and for God altar. Till today, dem still dey do dis work for where God choose sey, make dem dey woship am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan