Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 9:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Israel pipol nor attack dem, bikos dia leaders don use Israel God name take swear sey dem nor go kill dem. Evribody kon dey vex for di leaders,

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 9:18
11 Iomraidhean Croise  

But bikos of di holy promise wey en and Jonatan don make give diasef, David nor kill Jonatan pikin wey dem dey koll Mefiboshet, wey bi Saul grand-pikin.


Doz wey hate pipol wey dey sin and honor doz wey dey fear and follow God! Pipol wey dey do wetin dem promise even wen e dey pain dem.


Make yu tink well-well before yu tok or before yu make promise give God. God dey heaven and yu dey dis eart, so make yu nor dey tok too mush.


Nor allow yor mout make yu sin and nor go defend yorsef give pastor sey, “Na mistake I take make di promise.” Dat kind tin go make God vex for yu and E fit distroy evritin wey yu don work for!


Weda wi dey raitious or wiked; good or bad; dey klean or not; dey offa sakrifice or not, na di same tin go happen to all of us, bikos pesin wey good nor betta pass sina and pipol wey dey make promise give God, nor betta pass doz wey nor dey make.


“ ‘If yong woman wey still dey stay en papa house make vow give God or promise with ensef


But e nor go bi sin, if pesin nor make promise or vow at-all.


Anytin wey una promise, una must dey kareful sey una do am. And di promise wey una make to di Oga una God must kom from una free mind.


If una enter una neighbour vineyard, una fit chop as many grapes as una wont, but make una nor take any one komot from di vineyard.


So Israel pipol go and afta three days dem kon rish di town wey Gibeon, Kefirah, Beerot and Kiriat-Jearim pipol dey stay.


but di leaders kon tell di pipol sey, “Wi use Israel God take swear sey wi nor go kill dem. So naw, wi nor go fit kill dem!


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan