13 Di wine bag get betta wine wen wi start di journey, but make una si how dem don skata finish. Awa klot and sandals don skata, bikos di journey long well-well.”
Nobody go pour new wine inside old wine bag, bikos di bag go burst and di wine go pour trowey, den di wine bag go tear. Na dis make dem dey put new wine inside new wine bag, so dat di wine nor go trowey and di wine bag nor go tear.”
Nobody dey pour new wine inside wine bag wey don old; if not, di new wine go tear di bag, di wine go trowey and di bag go spoil. Instead, na inside new wine bag dem dey pour new wine put.”