Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 8:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Dem go dey porshu us until wi don draw dem go far from di town, bikos dem go sey, ‘Dem dey run from us like before.’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 8:6
7 Iomraidhean Croise  

Fero go tink sey Israel pipol konfuse kon dey waka up-and-down for di wildaness.


Di enemies sey, ‘I go porshu, katch, divide dia propaty kon take evritin wey I wont. I go distroy dem with my swod.’


Wen dem nor kwik ponish pesin wey do bad, pipol go tink sey e dey good to do bad.


True-true, nobody know di time wen dis tins go happen! Like fish wey net katch or bird wey enter trap, na so too, wahala just dey kom meet pipol by sopraiz.


Mi and di oda sojas go mash go di town. Wen dem kom out kon fight us like before, wi go run leave dem.


Den una go kom out from where una hide put kon distroy di town. Di Oga una God go give di town to una.


Den Benjamin sojas shaut, “Wi dey win dem, just as wi do before!” But Israel pipol don plan before sey, dem go run komot from di town, so dat Benjamin men go porshu dem enter road.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan