Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Joshua 8:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 Mi and di oda sojas go mash go di town. Wen dem kom out kon fight us like before, wi go run leave dem.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Joshua 8:5
4 Iomraidhean Croise  

“Si! I dey send una go like sheep for where plenty wiked animals dey, so make una dey wise like snake and gentol like dove.


Ai men kill about thirty-six from dem kon porshu di rest of dem from di town gate go rish di low aria. Di pipol pawa fail dem like ice-blok wey dey melt.


Dem go dey porshu us until wi don draw dem go far from di town, bikos dem go sey, ‘Dem dey run from us like before.’


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan