27 But Israel pipol keep all Ai tins and animals for demsef, just as God tell Joshua.
Bikos na mi get all di animals for forest and all di many goats wey dey di hills.
‘Na only di gold, silva, bronze, iron, tin, lead
“Make yu, Eleazar and di leaders take di propaty wey dem karry, both pipol and animals
Abi I nor fit use wetin bi my own as I like? Or yu dey jealous bikos I dey do good tin?’
But wi keep all di animal and evry oda tin wey wi karry from di town.
All dis kings kom out with dia sojas and nobody fit kount dem, bikos dem many like san-san for wotaside and dia shariot many well-well too.
Make yu do wetin yu do for Jeriko to Ai, en king and en pipol, but una fit keep dia animals for unasef. Naw, make una dey ready to attack di town from back!”
Joshua burn Ai and nobody fit stay der (na so e bi till today).